9ice - Gongo Aso lyrics

[9ice - Gongo Aso lyrics]

Yeah i'm back at y'all
I'm back at y'all

Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari
Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan

Gongo aso
You know am on fire no be beans talk
Gongo aso
You know eni foju ana woku ebora abalaso
This time no dulling
Everywhere wey I dey na party


Forget say you owe money
Call your pady dem make una join body
Chikitos dey there dem wan follow judi
Party jolly, jolly party
Fidi gbodi, make you shack scordi
Make your eye dirty from now till eternity

Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari
Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan

You be government worker you collect salary
Ka mari, kin ma gbomi gbin
Kin ma jaiye ori mi before I play lotto
No be me you know am ghetto solder
Khaki no be leather
Every friday for sandra's bar
Laroda ojo that kain weather
Life is too short you know
Nobody knows tomorrow dance away your sorrow
Do like no tommorrow
Money speaking, speaking
Any idea waiting, waiting tin ba je demi
Aiye a gbo oorun a mo


Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari
Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan

Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
Gongo aso, otiso, see people on the floor
Gongo aso, otiso
My personality no matter at all
Gongo aso, otiso
All I want is catch some fun
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, if I buy bentley
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin jaiye mi eje kin saye mi
Eje kin jaiye mi saiye mi, saiye mi

Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari
Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan

Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari
Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan

E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, Maami e juru
9ice, you no understand bebe nlo

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret