9ice - Last Bus Stop lyrics

[9ice - Last Bus Stop lyrics]

All the things I say I won do
Now am doing them
All the place I say I wan go
Now am going there
Na your na your fault be that
Na your, na your fault be that
If I fail once again na you people go blame
You dey drive me insane
People know you scatter my brain
You be my last bustop omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge
Jen yi ata, jen yi ata you be my last bustop
Omo o jo ge warido baby boo
I go hug transformer because of you
Nothing wey I no fit do i no be bloody fool
I know wetin I dey do ife lo mu mi gentle
Mi o le ru e, toori omo iwo lomu da
Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo
You be my last bustop omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge
Jen yi ata, jen yi ata you be my last bustop
Omo o jo ge omo je a da bo ogbon
You wash your cloth kin de ma fole
Kole, ma je kin de ile
Farabale, silifa ton soro yen o fe jen be
I love you ma jen yo gege baby oya si gege
I love you no be lie
You dey blow my mind titi lai lai
You need to come see my
Mama and you go realize
Ko de bimi da o, kin gbe ale wale o
Ye, mi girl o, mo ti mu aya wale o
You be my last bustop omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge, o n jo ge
Jen yi ata, jen yi ata you be my last bustop
Omo o yo ge simbo chris, o n jo ge o
Arabizzile o n jo ge o j17, a n jo ge o
Alapomeji o n jo ge

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret