Crayon - Bamiloke lyrics

[Crayon - Bamiloke lyrics]

Wa, wa, wa, Crayon oh
Blowtime, wa, wa, wa, ye, ye
Babyfresh and Ozedikus killing them
All of course oh

My padi how e dey go?
Shey you dey collect e doe?
I just want know, ye my padi how e dey go?
I know say u don hustle oh
January to December oh
What shall it profit a man oh oh
Wey God bless with money oh
You dey stingy for your life oh
O fe nowo nowo, what shall it profit a man oh
Wey God bless with money oh
You dey stingy for your family
O fe nowo nowo

Yebariba, samboribobo
Make nobody come bobo me oh
We dey chill on this side, ay
Yebariba, samboribobo
Make nobody come bobo me oh
We dey chill on this side, ye

Bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo oya bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo, now

Fine-fine girls on this side oh
Bros no block my view oh wa-wa-wa oh, eh, eh
I don hustle so I must pop oh
La ale yi a bad oh (ye) i hear say dem carry
Ah, ko le da bi ti wa, oh i hear say pop oh
Ah, ko le da bi ti wa, oh
I hear say dem blow ah, kole da bi ti wa, oh
I hear say dem hammer
Ah, kole da bi ti wa, oh

Yebariba, samboribobo
Make nobody come bobo me oh
We dey chill on this side, ay
Yebariba, samboribobo
Make nobori come bobo me oh
We dey chill on this side, ye

Bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo oya bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo

What shall it profit a man, oh oh
Wey God bless with money, oh
You dey stingy for your life oh
O fe nowo nowo
What shall it profit a man oh oh
Wey God bless with money
You dey stingy for your family
O fe nowo nowo

Bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo oya bamiloke (loke, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo bamiloke (like, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo oya bamiloke (like, loke)
Kilonshoye? (Kilonshoye, kilonshoye?)
Omo wobe se'oye? (Se'oye, se'oye?)
Sha ma jo lo now swaps, swaps

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret