Crayon, Victony, Ktizo - Belle Full lyrics

[Crayon, Victony, Ktizo - Belle Full lyrics]

I go like, I go like, I go like
I go like to be your number 9
Say na only your post I go shootin' my shot
Even De Gea no fit save am
We go chook leg for one trouser
See my own sef na oversize
Ọkịrịka bum shot wey you over price
Na hin carry the ikebe wey dey energize me

Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me
Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me

Shawty oh, shawty oh, oh oh
Call everybody oh, daddy oh mummy oh, oh oh
Make e dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwantịntị loving

Wey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh
Girly oh
Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh
Girly oh
Werey uh, werey uh, wey uh, wey uh, girly oh
Girly oh
Wey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh
Girly oh

You go know when you meet somebody
You can't be without her body company
Uh, I wanna please, you
I no dey tease you, oh my, oh my
The number one, girl, your position valid
You know the matter and your body conquer me
Who go wan dey reason, say make I leave you
My oh my?

Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me
Only your love wey go belleful me
Only you tanana my telephone
Girly, I sure no be innie manie mo
Say na only your love wey go belleful me

Shawty oh, shawty oh, oh oh
Call everybody oh, daddy oh, mummy oh, oh oh
Make e dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwantịntị loving

Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh
Girly oh
Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh
Girly oh
Werey uh, werey uh, wey uh, wey uh, girly oh
Girly oh
Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh
You my girly oh

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret