Crayon - L'Eko lyrics

[Crayon - L'Eko lyrics]

Oga Lagbaja, you wan carry person bebe?
You dey show power, you wan slappy soldier
Gan? Your body go tell you
If body no tell you, jor kpe l'omoale
I'm crazy but gentle make I yarn you the 411

As you dey waka (Waka) waka jeje waka (Waka)
No go too dey gbala (Gbala)
Some people dey para (Olo'un)
Eyan Chris Talker (Talker)
You dey talk my matter (Matter)
If we see for corner (Corner)
Shey you go fit to talk am again oh?

This is playing (L'Eko)
But, I am not playing (L'Eko)
Cinemato rolling (L'Eko)
Everybody crazy (L'Eko)
This is playing (L'Eko)
But, I am not playing (L'Eko)
If you wan show craze for my hand


Everybody crazy (L'Eko)

Dem tell you, you no wan gree oh
Now, you dey beg, now you
Want to dey run, run, run
Shey you don see as e be oh?
Body dey rise and your eyes
Don dey turn, turn, turn
Use this your ginger dey try getty money
No be how far, ehe i wan make you know, jeje

Waka (Waka) waka jeje waka (Waka)
No go too dey gbala (Gbala)
Some people dey para (Olo'un)
Eyan Chris Talker (Talker)
You dey talk my matter (Matter)
If we see for corner (Corner)
Shey you go fit to talk am again oh?

This is playing (L'Eko)
But, I am not playing (L'Eko)
Cinemato rolling (L'Eko)
Everybody crazy (L'Eko)
This is playing (L'Eko)
But, I am not playing (L'Eko)
If you wan show craze for my hand
Everybody crazy (L'Eko)

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret