Olamide, Asake - New Religion lyrics
Ahmed Ololade [Nigeria]
[Olamide, Asake - New Religion lyrics]
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh
Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don't know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can't really shout and I can't really mtcheww wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh
Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can't be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke
About the song Olamide, Asake - New Religion
The catchy lyrics and infectious beat of the song have captivated listeners, leaving them unable to resist hitting the repeat button. Fans have commented on the addictive nature of the track, stating that they have had it on constant replay. The production quality of the song and the accompanying music video were also highly regarded, with praise given to Jyde Ajala, the director, for his creative vision and attention to detail.
Some listeners were particularly impressed with the references made in the lyrics. Olamide's mention of Blackface Naija, a prominent Nigerian musician, sparked conversations about paying respect to industry pioneers and acknowledging their contributions. This discussion highlighted the importance of recognizing the influence of past artists and giving them their due credit.
Furthermore, fans of Olamide expressed their delight in seeing him return to his roots with this release. They appreciated the nostalgia and felt that the track reminded them of Olamide's earlier work that propelled him to stardom. The song's impact resonated deeply with fans who had been eagerly awaiting this side of Olamide's artistry.
Add extended interpretation
If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!