P-Square - E No Good lyrics

[P-Square - E No Good lyrics]

E no good e no good
E no good e yeah, yeah ahn
P Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna become to me
All those people wey dey think
Say you no go be
What you wanna be but you gots to be
I remember when we dey carry our
CD to find someone wey go
Listen to our song to say nobody
Wanna get close to us
This is what we feel inside
Make una dey listen good
All those musicians wey you frustrate
Dey no be fools
You dey inside your office just
Dey feel so good
When dey bring you CDs you critinize
And this is what you do
You make dem feel so sad
You criticize their song
You make it look so bad, try to make them mad
Now it's all gone to fighting back
God give us the love and then you say
E yeah, yeah ahn p-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna become to me
All those people wey dey think
Say you no go be
What you wanna be but you gots to be
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna become to me
All those people wey dey think
Say you no go be
What you wanna be but you gots to be
Though oh you no dey shame
Cuz you know this game
But, you dey try to use your ways
Recording companies
I don’t wanna mention name
Especially then you can try to
Make a change tell me
Why you think say music no dey move
(Why you think say music no dey move)
Why they no dey listen to our song
(Why they no dey listen to our song)
And the tribalism don take over the show
Yes oh and this is what they do
They make them feel so sad
They criticize their song
They make it look so bad, try to make you mad
Now it's all gone to fighting back
God give us the love and then you say
E yeah, yeah ahn p-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna become to me
All those people wey dey think
Say you no go be
What you wanna be but you gots to be
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna become to me
All those people wey dey think
Say you no go be
What you wanna be but you gots to be
Gots to be (Gots to be)
Gots to be (Gots to be)
What you wanna be (What you wanna be)
What you wanna be (What you wanna be)
Who you wanna be (who you wanna be)
Who you wanna be (who you wanna be)
My destiny (my destiny)
Gots to be (gots to be)
Why you think say music no dey move
(Why you think say music no dey move)
Why they no dey listen to our song
(Why they no dey listen to our song)
And the tribalism don take over the show
Yes oh and this is what they do
They make you feel so sad
They criticize your song
They make it look so bad, try to make you mad
Now it's all gone to fighting back
God give us the love and then you say
E yeah, yeah ahn p-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna become to me
All those people wey dey think
Say you no go be
What you wanna be but you gots to be
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna become to me
All those people wey dey think
Say you no go be
What you wanna be but you gots to be
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna become to me
All those people wey dey think
Say you no go be
What you wanna be but you gots to be

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret