P-Square - OMG (Free Me) lyrics

[P-Square - OMG Free Me lyrics]

Oh my God oo oh my God oo
Them dey dey speculate oya feel me now
When we come around
We dey shut dem city down
We dey rock and boogie down
We dey pop champagne and we
No dey drown oo ey why you dey dey frown
Why you dey frown when we dey your town
Why e be say you no dey look around
Then you go know say no be mouth oo ey
Oh my God oooh my God oo
Them say we dey jazz o dem say we dey jazz o
Some people dey mad oo say na juju
We dey add oowe dey add oo
Na the collabo wey we dey do with our God o
Na him dey yakata the work oo
No be today no be today
Them dey high dey high like Ray Charles
Some of them dey wonder like Stevie wonder
How we take climb take climb
No be man o man oo
Na God eh na God eh feel me now
Oya make you free me free me free me
Be yourself you can never be me omo na God o
Oya make you free me free me free me
Be yourself you have never be me omo na God o
Why you dey analyze analyze
Why you dey vex and criticize criticize
Na my time I dey utilize wey dey make
My account to dey high rise high rise
If you sit down there dey look oo
Your bank alert go dey minimize oo
And if you won wear my shoes o ngwanu take
Am out of whether na your size oo ey
Oh my God oo oh my God o
Them say we dey jazz o dem say we dey jazz o
Some people dey mad o say na juju we
Dey add o we dey add o
Na the collabo wey we do with our God o
Na him dey yakata the work oo
No be today no be today
Them dey high dey high like Ray Charles
Some of them dey wonder like Stevie wonder
How we take climb take climb no be man oo
Na God eh free me now oya make you free me
Free me free me
Be yourself you can never be me omo na God o
Oya make you free me oya make you free me
Be yourself you can never be me omo na God
Oh my God oo oh my God oo
Them dey dey speculate oya free me now
Oh my God oo oh my God oo
Them dey dey speculate
Them dey high dey high
Like Ray Charles like Ray Charles
Some of them dey wonder some
Of them dey wonder like Stevie wonder
How we take climb take climb no be man o
Na God eh free me now free me now
Oya make you free me free me free me
Be yourself you can never be me omo na God o
Oya make you free me free me free me
Be yourself you can never be me omo na God o
LyricFind

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret