P-Square - Shekini lyrics

[P-Square - Shekini lyrics]

P-Square! Eh! Eh! Yahn ahn
Ale, ale, ale, ale yahn ahn let's go!
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na ehn ehn

I get the power (eh)
Me I no dey bother (yeah)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo
(lets go) i get the power
(ah) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo

Take it (slow) take it (free)
Alhaji (ehn) ehn ehn (listen)
Take it (ahn) take it (orijo)
Alhaji (okay) ehn ehn (hmm)
Oya show, no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na ehn ehn

We don go with another (yes)
Wey go take in a further (yes)
Now we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen)
We don't go with another (yes)
Wey go take in a further (yes)
Now we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders

Take it (slow) take it (free)
Alhaji (ehn) ehn ehn (listen)
Take it (ahn) take it (orijo)
Alhaji (okay) ehn ehn (hmm)
Oya show, no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na ehn ehn
Kurubaku (hey) kurubaku (hey)
Kurubaku yahn ahn
P-Square alen, ale, ale, ale yahn ahn

Take it (slow) take it (free)
Alhaji (ehn) ehn ehn (listen)
Take it (ahn) take it (orijo)
Alhaji (okay) ehn ehn (hmm)
Oya show, no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)
Oya shekina na na na na ehn ehn
Eh!, eh! Yahn ahn
Ale, ale, ale, ale let's go! Awesome

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret