P-Square - Story lyrics

[P-Square - Story lyrics]

Uncle please, tell us a story
Yeah, yeah, yeah, yeah mmm mmm
Oh, no we back again, we back again
This time i got a story (story)
I got a story (story)
This na our story, story, story yeah
(story story story) i got a story (story)
I get tori (story)
This na our story, story, story yeah
(story story story) see, see

Twelve years ago when we started dancing
Imitating, miming Michael Jackson
They used to call us Paul and Peter
We realize say P-Square better
When our mates dey bubble, we dey hustle
To make sure our music go
Escape us from trouble
Then we dey try to understand why
Some people are not the same
From one competition to another
Our mama used to tell us not to bother
Cause we dey play, we dey sing
We dey dance for the same shows
Eh, at the same time

For all those people wey dey play our song
And all those people wey dey write about us
We love you (we love you)
We wanna thank you (we wanna thank you)
Cause na so e suppose to be
Can’t imagine wetin life go be
Without you (without you)
We wanna thank you (we wanna thank you)

In the year 2001 was a blessing and a lesson
That shows we are progressing
While in the year 2002
Timbuk2 came to a rescue
While in the year 2003
For everywhere, na our tapes and CDs eh
E never finish for santin city
We go for Kora for South Africa, eh
We dey try to understand why
Some people are not the same
From one competition to another
Again, our mama use to tell us not to bother
Cause we dey play, we dey sing
We dey dance for the same shows eh
At the same time

For all those people wey dey play our song
And all those people wey dey write about us
We love you (we love you)
We wanna thank you (we wanna thank you)
Cause na so e suppose to be
Can’t imagine wetin life go be
Without you (without you)
We wanna thank you (we wanna thank you)
I got a story (story) i got a story (story)
This na our story, story, story yeah
(story story story) i got a story (story)
I get tori (story)
This na our story, story, story yeah
(story story story)

All the children help me sing yeah thank you
We love you thank you we thank you thank you
We dey grateful thank you
Universities thank you societies thank you
Companies thank you we love you thank you
To all radio stations thank you
And all TV stations thank you
Journalists thank you
We dey grateful thank you
To our fans in Nigeria thank you
Those in South Africa thank you
Those in America thank you
All over the world thank you
To my fellow musicians thank you
MC's and DJ's thank you
We love you thank you
We dey grateful thank you
To our father in heaven thank you
We no fit forget you eh thank you
We praise you thank you
We dey thank you thank you
We dey grateful thank you
We love you thank you thank you thank you
Thank you thank you thank you thank you
Oh, no thank you thank you

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret