WizKid, SPINALL, Tiwa Savage - Dis Love lyrics

[WizKid, SPINALL, Tiwa Savage - Dis Love lyrics]

Top boy yah 

Tell  me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
And  we go fly go anywhere for holiday o
This  love na walangolo
This love na wantinti
Make  we play like we dey movie o
That kind play wey you go dey play mummy oo
Mummy o mummy o Mummy ooo
Girl na me go dey play Daddy oo
Girl  if you be baby I be nanny o
See as you fine like Agbani o sho ma wa
Sho ma kpalangolo wa sho ma wa duro le
Baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

Sho ma wa sho ma kpalangolo wa sho ma wa
Duro le baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

Tiwa Savage anywhere you dey
I go dey o long as I dey with my baby o
Wetin them no know them go hate o
Kiss me baby make them vex o
Carry the matter for their head o
Kiss me baby make I rest o
Nobody do me like you do
Kiss me baby make them vex o
This love na walangolo this love na wantinti
This love na walangolo this love na wantinti
Wizkid baby girl I love you sit down pon it
Baby girl come whine up pon it o
I know you love this beat, sweet melanin
Oh you could be my sweet Seniorita
American girl come whine up for me
My Jamaican girls come whine up for me
Ojota girls come whine am for me
My Caribbean girls come burst up for me

Sho ma wa sho ma kpalangolo wa sho ma wa
Duro le baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

London boy come give it to me
All my Lagos boys them spend it on me
Jamaican boys them jam it for me
My American boys them swag it for me yea
Sho ma wa sho ma kpalangolo wa sho ma wa
Duro le baby make I dey where you dey
Come make I show you special loving

This love na walangolo this love na wantinti
This love na walangolo this love na wantinti

DJ Spinall give it to me
Give it to me give it to me spinall wahgwan
Spellz

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret