Zlatan - Distracted lyrics

[Zlatan - Distracted lyrics]

Ibile
Ayii
Kapaichumarimaripaco

Jo mo
Pato
Yo Rexxie pon this one

Mama say make you no marry celebrity o
Say them dey get girlfriend girlfriend for every city o (ah yi)
Papa send you go university o
You say you fall in love with one rapper for ojutiti

Say am getting distracted baby (distracted baby o)
Am getting distracted baby (distracted baby o)
Baby am getting distracted baby (distracted baby)
Money gat me distracted baby (distracted baby)

Your sister say I go jonzey
Your brother say I be playboy
Your mama say make you no fall
Say zanku na bad boy

Na man wey dey try girl call they Honey
My love no go sweet without money
Baby girl you should stand for me
If I need shawty, you should stand for me

One two what u gon do
To ba lo gbo pe zanku lo ku
Three four ma lo go
Ma lo fo, mo lenu gan

Them they doubt me, them they doubt me
If I near their pikin dem go arrest me
See my life today Ah
My life turn thing they can′t see

Mama say make you no marry celebrity o
Say them get girlfriend girlfriend for every city o
Papa send you go university o
You say you fall in love with one rapper for ojutiti

Say am getting distracted baby
Am getting distracted baby (distracted baby)
Baby am getting distracted baby (distracted baby)
Money gat me distracted baby

Everything for this life them must criticize
If you no soak garri he no go rise
Hear them a talking, hear them a chant
But dem no know say oluwa water our plant

And it must grow
Mama you only see today
Nobody know tomorrow
When the hustle pay

Papa everybody want to roll
Just wan take you to a different kinda kinda level
Go tell them say this one no be
No level because God no Go pray for him level

Mama say make you no marry celebrity o
Say them get girlfriend girlfriend for every city o
Papa send you go university o
You say you fall in love with one rapper for ojutiti

Say am getting distracted baby (distracted baby)
Am getting distracted baby (distracted baby)
Baby am getting distracted (distracted baby)
Money gat me distracted baby (distracted baby)

Ghetto man God don bless the ghetto man
Activate the ghetto man
He don turn to gentleman, gentleman
Ghetto man

God don bless me ghetto man
He don raise me ghetto man
Me don turn to gentleman, gentleman
Ghetto man

Activate the
God don bless me
God don raise me
Ghetto man

Zlatan na Ghetto man
Patoranking Ghetto man
Rexxie turn to gentle man
Which kind gentle man he be?
Ghetto man

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret