Crayon, Yaba Buluku Boyz - The One (Chop Life) lyrics

[Crayon, Yaba Buluku Boyz - The One Chop Life lyrics]

Oh ah ye i'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain more champagne
Chop the life and forget the pain crayway

Early mọmọ early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey
She follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up
(Turn up)
Turn up (Turn up) , Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

Oh ah ye i'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain more champagne
Chop the life and forget the pain oh ah ye
I'm oga i'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain more champagne
Chop the life and forget the pain one love

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yi twa ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina wa yi twa (yizwe)
Ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina wa yi twa (yizwe)
Ya kamina wa yi twa (wa yitwa)

Oh ah ye i'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain more champagne
Chop the life and forget the pain oh ah ye
I'm oga i'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain more champagne
Chop the life and forget the pain

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yi twa ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina wa yi twa (yizwe)
Ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina wa yi twa (yizwe)
Ya kamina wa yi twa (wa yitwa)

Mavin

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret