CRUCIFIX - Purpose lyrics
CRUCIFIX
[CRUCIFIX - Purpose lyrics]
Nobody fit run your race
Nobody fit to find your way
Anything wey you see make you do my brother
Ye ye
Wetin be your purpose
Some people dem purpose na to dey do Kpo Kpo
Some people dem purpose na to
Dey sell igbo gbo
Some people dem purpose na to dey do Ashawo
Oh no no no oh no no no
Me and dem Na Na
If you do bad dem go talk
If you do good dem go talk
Anything wey you do dem go talk my brother
Find your way
For this life na only follow come
Nobody go fit send you
Make you find your way my brother
Wetin be your purpose
Some people dem purpose na to dey do Kpo Kpo
Some people dem purpose na to
Dey sell igbo gbo
Some people dem purpose na to dey do Ashawo
Oh no no no oh no no no
Me and dem Na Na