Sami, Erigga, M.I Abaga - The Erigma 2 lyrics

[Sami, Erigga, M.I Abaga - The Erigma 2 lyrics]

For this market when we dey so
Na when him goods finish
Them dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey
Always look out for me

Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all
Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all

Who wahala naked follow no
Dey use English pray oluwa sorry for me
‘cause if this peace to spread’
Na instablog
But popular rapper don shift him brain
And if I die, rap for Naija no go sweet again
Fck the world, even though na me prck go pain
I don care
Mhen them dey feel say I don sniff coine
Or dey Warri garage for night
Dey thief people chain
But no, I dey studio dey pinch people brain
I dey worry, forget pikin when devil train
State of mind, omo I dey get who go ball-
Dey watch pornhub inside church
Hope say no vex
But this pastor, na office he open with brain
Na feel at home
Na him make visitor go spoil remote
No insult, but Erigga and MI na goat
Sorry for area
They no fit dey wait for Jesus
Still wait for us
So M after this chorus burst

For this market when we dey so
Na when him goods finish
Them dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey
Always look out for me

Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all

People are tired of the talking
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
People are tired of the talking
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action
Everybody know say money na action

Yeah, we all know for school
Before the long sleeve na the short sleeve
Take your time, before the boss trips
Now the boss trips take your time
How many time a nigga lost sleep?
Yeah, that’s the hustle for the
Fam because they must eat
Shout to those born with a silver spoon
Be like say they lost my own
Malle no see for womb
Papa na pastor one day, I had to ask
"How come even though we fast
Papa the money no dey fast
Abi God be no Christian?"
To anybody listening
Make I yarn you this wisdom
We up against the system
You gotta stay persistent
Omo, life no be muscle
They tryna block your hustle
Sometimes nobody loves you
Warri no dey ever carry last
The worst na draw that’s why I hustle hard
I can’t go back to what I was before
My number is, 0-8-0-1-2-3-4-7-9
Please retweet, my customer fit dey your
Upon timeline my nigga

For this market when we dey so
Na when him goods finish
They dey see as craze oh
I just gotta hustle for the money
I got bunch of people wey dey
Always look out for me

Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all
Some of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling
The hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all

Yeah, Jite just call me for
Warri say area dey argue
MI kill Erigga, na lie Erigga kill am, shuu
I’m all about my goals dawg
Forget where keeper dey
Na pocket when no get money
Ant dey stay inside dey
All I see, jealousy, industry, enemies
Pharacies for Warri, they be hating on me
No respect for the Don
I dey watching my doings no matter who wins
Brother you can can’t my influence
Na I go do am later na him make
Fowl no fit fly like other birds
This other verse na for my haters
Like Bobrisky
Guy man go dey behave like girl, dey judge me
Follow Warri, area gossip mills
If area fit kill Jesus
Who be Reverend Father?
Or Erigga, middle fingers up, una father
Na wisdom, the way jealousy dey mostly come
Na, "I’m happy for you"
Na them be that oh, run area

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret