Fireboy DML, Olamide - Afar lyrics

Fireboy DML [Adedamola Adefolahan] Ogun State, Nigeria

[Fireboy DML, Olamide - Afar lyrics]

As you dey see am so
I just dey live life ooo
Make you no go think am o
I no dey find wahala
I just dey go jeje in my zone
I want to think and grow
They want to drink and smoke
My food never done
They want to come close and tiff my stove

The life I live comes with enemies
I hear my spirit and it's telling me
I gotta be careful to be careful, always
Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
Make dem dey love me from afar

Yeah Babylonian, pharisees and narcissists
Don't come close that's what
The choppa says i know your insecurities are
Always hard to play
You can't be on your own
Riding everybody's wave
Why you so two faced mehn it's not too late
Imma put you straight i don't move this way
Won't sugar coat for a bag full of blueface
Geng geng for life

I don't need new friends
You lads moving mad and no be today
I be wan clear una so probably today
Right time I wrap things for
Things I have to say
Don't even try to act like you been knew me
Stars don't try to shine they just do it
Deep blue sea and hell I've been through it
Real life champion
God's plan is too much for you ordinary
People still love me

The life I live comes with enemies
I hear my spirit and it's telling me
I gotta be careful to be careful, always
Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
Make dem dey love me from afar

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret