Kizz Daniel - Flex lyrics

Kizz Daniel [Oluwatobiloba Daniel Anidugbe]

[Kizz Daniel - Flex lyrics]

Yo won ni gan-gan-gan-gan
(DJ Coublon) won ni gan-gan-gan-gan, nah nah
Shey make I come your place? (yes)
Shey Hennessy go dey? (yes)
What about the babes? (yes) babes from UK?
Sh'oma le mi lole? (no) tinba fa gobe (no)
Can I touch your Ekele? Ekele toni Ikebe
Island boys (yes) wey dey carry boys (yes)
Shey dem get money? My kind money
Oluwa loni ganja iwin loni igbo nla
Vado loni vibe fela loni Shriners

I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh ohh i don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh ah? (Owo lowa loke)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh ah? (ahh)
(Owo lowa loke)

Vado oosha, Vado vado ma pami nah
Vado ma pami nah listen now
I say my life just dey sweet (yes)
E be like I put sugar (yes)
No carry that bad energy come my side
My hommies say I razz
My hommies say I bad (yes)
Hommie gonna drink anything you
Put for the glass gidi girl (yes)
Where you dey? Girl, I'm in the mood
Make I show my face
I don't know how to party (I don't know)
But I learnt from parties who
Never to be caught unfresh

I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh ohh i don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh ah? (Owo lowa loke)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh ah? (ahh, ayy)
K'aya owo fun won

Vado number one
Hey

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret