Kizz Daniel - Jaho lyrics

Kizz Daniel [Oluwatobiloba Daniel Anidugbe]

[Kizz Daniel - Jaho lyrics]

Vado dJ Coublon
Krrii jaho jaho
Jaho jaho

You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

Oro e lowo oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo oro mi lowo olowo lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy make I dey happy
Ayaya

Eh jaho jaho
Jaho jaho o o gbe mi di de o
Gbe mi di de de de jaho jaho
Jaho jaho o o gbe mi di de o
Gbe mi di de de de gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are
When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low no let anybody know
Na money go give fake sweetheart

Oro e lowo oro e Lowo olowo lo wa
Oro e Lowo oroe Lowo olowo lo wa
He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy make I dey happy
Ayaya

Eh jaho jaho
Jaho jaho o o gbe mi di de o
Gbe mi di de de de jaho jaho
Jaho jaho o o gbe mi di de o
Gbe mi di de de de gbe mi di de o
Gbe mi di de de de jaho jaho
Jaho jaho o

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret