Olamide - Remember (feat. Kayswitch) lyrics

[Olamide - Remember feat. Kayswitch lyrics]

Raaah I go by the name Special
Olamide on this one with kayswitch
Do not underrate us
Cos you don't know what we will do
Move move

Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?

See nigba ti mo broke won mo mi
Na party boys get my number alla dem ah call
Dem no bi friend but dem
Act like I'm thier hommy
Batti boys se mo jor omo mommy
Back then when me sing dem ma yarn
Coming from afar when dey see me dem ma run
Dem chat shit say mi no know whatta guan
Now see me na, see me na see ma na
Ah owo tutun everyday aso tutun everyday
Bata tutun everyday show tutun everyday
Oh yea am getting paid oh mo ti elevate
See me now bad man
Shii ehn heavy weight
See my lion king na we dey run the town
Lagos belongs to us hmm Jagaban

Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?

Igba ti mo l'owo pelu aso ti n ma change
Olorun ti ba mi se nisin woni mo ti change
Oshey eruku toh package
To n ba rimi ti mo bo nisin won ma re-arrange
Emi l'agba awo to n fi ase mu omi
I never reach imo land before but dem know me
Awon aboki ko mi je, mi o de gbo hausa
Bo n gbo yoruba rapper
Imi w'ani barawo bansa rasta!
You know say me na bad man rasta!
Don’t you call me a acting man mana rasta!
Me na bad mana rasta!
Your smile bank account getting fast man
I no get answer to all your questions
Am all about my success, no question

Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?

Big up to all my friends and fans and family
Big up to all the girls, Ann and charity
Big up to people wey I
Love in all the vantity
They want to see me fall but no gravity
Demma hypocrite Hypocrite!
Dem ma laugh with you now
And frown at your back
Tell dem ma hypocrite Hypocrite!
Dem ma chop with you now
And start telling about no bi so!
No bi so! Dey wanna hold us slow
No bi so! No bi so!
See as the thing dey go
I thank God for the dollars in the bank
I thank God say my brother na Dbanj
I thank God for the kind of life i'm living
I remember that was in the plan me tell them

Back when they hating me
Remember me stop underrating me remember
Girls na dating me
And dem na wanna affiliate with me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me remember?
Back when dem hating me
Dey never fi stop underrating me

Olamide kayswitch

Interpretation for

Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret