Erigga, 6izzy Black - Patience & Goodluck lyrics

[Erigga, 6izzy Black - Patience & Goodluck lyrics]

(Zulu Noise) day break everywhere burst o
Omo na South Africa doings o how e be?
Wahala erigga and 6izzy Black man!
Everywhere blast abeg!
Oboy wait for my verse you hear wetin I yarn
Comot your leg for high tension
Chorus (6izzy Black)
Patience and Goodluck Naim dey pay
Brother ehh! Cool temper
If you try and fail don’t fail to try!
Again! Cool temper! Iye mee! Baby
Cool temper iye mee! Baby cool temper

Oh yeah oh yeah yeah iye mee!
Patience and Goodluck oh! Naim be koko
As you dey pray for Goodluck
Pray for patience too uhh na na naa!
Cuz at the end of the day iye ye! iye ye!
Naim be koko oh ehh na
Nana ehh na! Na na eh na na
Hmm I dey! Oh ehh!
As you dey wait for your own turn
Make you dey work oh! Make you dey work oh
Brother manna no fall oh manna for fall o!
Patience and Goodluck Naim dey pay
Brother ehh! Cool temper
If you try and fail don’t fail to try!
Again! Cool temper! Iye mee! Baby
Cool temper iye mee! Baby cool temper

Hahaha yeah
I know say as you dey so your blood dey hot
I notice am but calm down everywhere go soft
You fit dey vex say area no dey give u update
No be grace na juju dem dey use so wait
Everywhere need to stew for pepper to rest
God’s time na the best like better Rolex
Take your time no need to dey rush or force
Congratulations you try go reach all of us
Like gbe gbe ti gbe gbe gbe gbe gbe
I buy the Benz fucking gbese
Your girl dey come she dey gate gate
You never know wetin dey dey
As you dey bring your mind down
Take your hustle up
No be phone na money make pocket swell up
2020 Warn una no go hear word
Guess what I serve a living God abeg
Chorus (6izzy Black)
Patience and Goodluck Naim dey pay
Brother ehh! Cool temper
If you try and fail don’t fail to try!
Again! Cool temper! Iye mee! Baby
Cool temper iye mee! Baby cool temper
(zulu Noise)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret