Davido, Shatta Wale, Dammy Krane - Gbetiti lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido, Shatta Wale, Dammy Krane - Gbetiti lyrics]

Another classic one dammy krane, Shatta wale
Yoiyo, Uuu-ukwu
Dammy krane for the girls them oBO
Leggo! Obodobo, Ebelebe
Link us, Oya give them
Banger, O shi mi l'hanger
Gbetiti! Oya link up gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls
Them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls
Thema link up oya link shatter
Me Dammy Krane taah, everyday is a holiday
Another Party tonight, Hennessey & champagne
We go dey spray like fire service
Na Na Na Na, A ya ya ya
Nath girl we have in-a Ghana
So Bend down low, make we do my show
We gbetiti, you dunno ride me boat, kumonogo
Kumonogo thema sharp photo
Baby girl wambi, wambi
See all of them-a wine-a Bombay
Bombay bombay dem na sing bad man don tay
Shatta wale, Dammy krane Again
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls
Them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls
Thema link up
Eh, make your bom bom shake eeh
Make your bombom shaaake eeh
Shake-aah eeheeeh
No, make your bom bom break, eeh eeh
For your bom bom sake, eeh, eeheeh
Eh! Girl i go drive Bentley
Eh! You go drive Benz uhhn i go rock movie
Baby girl I go buy you Gucci eheh
We go fly jet ahn we go gbetiti ahn
So can gbetiti eh omo gbetiti-i-i-i eeeh
Obodobo, Ebelebe, Link us! Oya give them
Banger, o shi mi l'hanger
Gbetiti! Oya link Up gbetiti-i-i-i eeeh!
Gbetiti-i-i-i eh, Je kan mope gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls
Them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls
Thema link u
Tinuke, Folake, Vanessa, Nadia oh
Nadia mo fe izzue call me on my
Phone make we link up
Masterkazzy-yyy-yy-yy now
Gbetiti, Otutu, Ogbonna, Olata, Oh my god

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret