Erigga, Yung Zee Onos - Ayeme lyrics

[Erigga, Yung Zee Onos - Ayeme lyrics]

Eyeh abeg
Mr Yungzee ahaaaa
King paper blast
Oh king paper
Remember the first time when we met
You say make I no run follow Janet o
Say you go love me make we best
Na you don make me love o ayeme
Ayeme ayeme ki ododo
Ayeme wo yovwi no ku wo jevwe ki ododo
Your love dey sweet me pass jollof (gaga)
Abeg help me ask Jollof o
E be like you put me for pot
Banga soup and starch o ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo let me hear you say I do
Ayeme ki ododo ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo let me hear you say I do
Ayeme ki ododo ayeme kero
You are too yovwi who wan try you
Trailer load of ofovwi wahala go get issues
Only your waisty problem
You fine pass Nigeria jersey
Pikin mama put for back no know say road far
Remember that year when be say
We no hold bar all your friends dey beg you
Make you discharge me
But you go collect money from their hands
Recharge me
Night calls wan turn us to vigilante
You know everything that year na
Shin shin no dey banga rice for cellophane
Dey follow up na one room we dey stay
Wetin area go talk ayeme
Ayeme ayeme ki ododo
Ayeme wo yovwi no ku wo jevwe ki ododo
Ayeme ori Urhobo ayeme ki ododo
Let me hear you say I do ayeme ki ododo
Yeah see bros most times
Na your woman be your real guy
You know how many times e burst
When men men fly sars pick me
Nobody gree come station
I fall sleep cell that night
If not be she when come carry me go house
Make eba for me
Carry water press the place when them blow me
She don warn me no dey follow them drag gun
But like deaf I no dey hear word
I too stubborn
The next day I don enter area go gamble
She no dey like make I kpo
So I dey go jungle
Fat jumbo for my hand dey reason things
Remove her from my life man na prison things
Na she be my number one i go keep her
Day break everywhere burst
Use Benz sweep her the money loud
No be that time when e dey whisper
Bullion van too small make them bring tipper
I wan spray ayeme
Ayeme ayeme ki ododo
Ayeme wo yovwi no ku wo jevwe ki ododo
Your love dey sweet me pass jollof (gaga)
Abeg help me ask Jollof oh
E be like you put me for pot
Banga soup and starch oh ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo let me hear you say I do
Ayeme ki ododo ayeme ori Urhobo
Ayeme ki ododo let me hear you say I do
Ayeme ki ododo abeg
Yeah enough respect to Mike Okokri
You know the voltage na ose miguo
They say when music sweet
You go bring am come back o
You sing am two times na so e be
But this one we go sing am hundred times
Too sweet abeg
Bros shook hand for pocket spray madam
No dey hold tight na spray madam
Oga shook hand for pocket spray madam
Everything dey with you eh spray madam
Na your wedding day be this eh spray madam
Everythingred dey with you bros spray madam
Oga shook hand for pocket spray madam eh
(Ayeme ki ododo) spray madam
Unto voltage day break everywhere burst
It's your wedding day

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret