Erigga - Ghetto Prayers lyrics

[Erigga - Ghetto Prayers lyrics]

Jah Jehovah oh men erigga dey yan
On behalf of all my street boys mehn
We dey look up to you say na you fit deliver
Us comot for this one wey we
Dey right now mehn
For the street no friendly at all
Jah jiya lizha Oluwa abeg
Oba olu eh eh eh
The street no friendly at all i swear
Wa se gu water fun awon omo re
Ki aiye le sa mo a trip to the south
Wa ko omo re soke Jehovah na your hand I dey
Jah ji aiye Jah Oluwa Oluwa
Nah your hand I dey
Oba olu eh eh na your hand I dey
Na your hand I dey Oluwa
Wa se gu waater fun awon omo re
Ki aiye le sa mo ki aiye le
Wa ko omo re soke jah Jehovah
Na Erigga dey yarn
Dem say village wey be say the only baber
Make lion make all the goat
Ready to dey train afro
We get many things wey we need to iron
But first pass me that make I blow
Day don break baba God how e dey be
We no ey happy naim make us dey press lappi
Na brand new G Wagon naim we wan tear
Kofi nada kofi Shina Peller go fear
The only problem wey we get na japa police
As I dey rap dey hold two
Of my boys like this na real life be this
No be mbc two
Come warri go see wetin these beast dey do
Government nah hk police nah pickup
Things dey pay for this country I no fit talk
No light for my AC my gen don spoil
Na the heat naim I convert to dey
Use right here wey you dey hear
Jah ji aiye jah Oluwa oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Wa gbe omo re soke jah ji aiye jah oluwa
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Wa gbe omo re soke
Depression is real and real niggas dey rare
So baba God wetin I still dey do here
Voice for my head dey say lagoon lagoon
I for like jump but police
Go dey there this afternoon
Skeletons for my closet iffa hear
Na my parlor dem follow me
Sidon now dey cut beer
The fact say you dey hate dey turn my belle
'Cause you a rat you a pussy so my dearen
Help me out wetin my brother dusat
Why dem dey ve anything we pas with x class
Night don reach how person waan go flex
The one wey dey rain pon pon dey get pos
Some even dey lodge for hotel dey form loader
Ring gasser come my brother no try am
Baba God bless my brothers wey dey press
Middle finger to the sars wey
No wan let dem rest
Dey oppress hq just because you fresh
Under AC dey blast Erriga latest
After this jam I fit no go warri again
But who dem help fuck them
An their warri again jah ji aiye jah Oluwa
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Wa gbe omo re soke jah ji aiye jah Oluwa
Oba olu eh eh
Wa se gun water fun omo re elija
Wa gbe omo re soke

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret