Davido, Zlatan, Joe El - Epo lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido, Zlatan, Joe El - Epo lyrics]

O l’ata, o l’epo shekpe
O l’epo, o l’ata o l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata omo nothing do me o
O l’ata o l’epo o l’epo o l’ata
I dey hustle on a daily o l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata nothing do you o
O l’ata o l’epo o l’epo o l’ata
Still dey hustle on a daily o
O l’ata o l’epo o l’epo o l’ata

I get ginger for body no be lie
Omo nothing pass oche because oche get e che
I get ginger for body no be lie
Them go ask me where I go go
Them wan know the ko ko
Bad man me a go low, so low
Come back make I choko choko
Galala no be konto konto
Sokoto no be Tokyo shey you know
This life wey we dey so mikasa sukusa
Make you dance your makosa ebi o le pa mi o


Ko le pa mi ninu aiye yi o mo ni lati j’aiye
Omo nothing do me o o l’ata o l’epo
L’epo l’ata i dey hustle on a daily o
O l’ata, o l’epo o l’epo o l’ata
Nothing do you o o l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo o l’epo o l’ata

I prefer to die like a lion in the jungle
Than to come city come dey do like bingo
I know say I dey try them
Dey pray make I fumble
Aiye le she o l’ata o l’epo
This fire just can’t ku this motor can’t taku
Omo? zanku fi ojo jumo taku
Forward ever backward ke, it is a taboo
E sun mo shishe gba studio pelu daddy

Oya wetin I gain
If I go school I get certificate
I no fit use am chop wetin I gain
O bu owu ego ego ego ego? Ego bia ne ba
From darkness to up nepa
Make them see me dey shout e ba
Adanma bia ne ba omo nothing do me o
O l’ata o l’epo l’epo l’ata
I dey hustle on a daily o o l’ata, o l’epo
O l’epo o l’ata nothing do you o
O l’ata o l’epo o l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo o l’epo o l’ata

Your best wanna rock tonight
Ah make we drink tonight
Do you wanna pop with the tonight
Say what’s up tonight
E be you only you I want chop tonight
Make we drink tonight
Do you wanna pop with the tonight
Omo nothing do me o o l’ata o l’epo
L’epo l’ata i dey hustle on a daily o
O l’ata, o l’epo o l’epo o l’ata
Nothing do you o o l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo o l’epo o l’ata

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret