Joeboy - All For You lyrics

[Joeboy - All For You lyrics]

(yeah yeah yeah yeah)

I think I drink too much

She wan
Break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she
Want she no wanty nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she
Want she no wanty nobody

I don't feel like I deserve your love
Oh baby
E no dey be like sey I deserve your love
Oh mama i know they feel like say
I deserve your love, oh baby
It don't feel like I deserve your love
Oh mama

'Cause I'm all for you
Make you no fear don't you bother elele
Girl, I'm all for you
Make you no fear ko se normal

I can be that somebody, somebody
If you need this somebody
Baby, you can call on me
I can be your company, yeah

Somebody, somebody if you need this somebody
I can be your company
Baby, you can call on me, yeah

She wan
Break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she
Want she no wanty nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she
Want she no wanty nobody
(yeah yeah yeah yeah)

I don't feel like I deserve your love
Oh baby
E no dey be like sey I deserve your love
Oh mama i know they feel like say
I deserve your love, oh baby
It don't feel like I deserve your love
Oh mama

'Cause I'm all for you
Make you no fear don't you bother elele
Girl, I'm all for you
Make you no fear ko se normal

(She wan
Break up with her boyfriend 'cause of me)
(Sey na only me wey she
Want she no wanty nobody, Joeboy pon deck)

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret