Joeboy - Better Thing lyrics

[Joeboy - Better Thing lyrics]

Food for my table mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so na who work wey go chop
Na wetin my papa talk

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain when bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no

Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Wetin be the point why the boy dey hustle
Everything na by grace no be by your muscle
Shebi olowo laye mo abi ki n mo fe so

Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk ya ya ya ye

Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem
Go call you sure boy

Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem
Go call you sure boy

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain when bad belle Dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing

Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret