Joeboy - Blessings lyrics

[Joeboy - Blessings lyrics]

Oh, I think I drink too much

I'm on a blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find so don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on
Blessings on blessings, wey we all dey find

Baba God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o
Baba God abeg o i no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o
(yeah yeah yeah)

Because na blessings on
Blessings on blessings, i dey find
Na blessings on blessings on
Blessings, wey me, i dey find

Jesu joor answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see so
Make you just dey protect and dey guide me
Oluwa joor answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

Because na blessings on
Blessings on blessings, wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find so don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on
Blessings on blessings, wey we all dey find

O yo yo yo o yo yo yo yo yo
O yo yo yo yo yo o yo yo yo

O yo yo yo o yo yo yo yo yo
O yo yo yo yo yo o yo yo yo

(Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret