Kwame Dabie, Kadmielli - Party lyrics

[Kwame Dabie, Kadmielli - Party lyrics]

Oh yeah kwame Dabie i’m Kadmielli
Charle the girl say she wan party oo
Oh you sure? Yeah yeah she say
She wan party hard charle
Then it’s going down mhern
Charle tonight she go see something (hehehe)
The girl wan party
She wan party she wan party!

(whowh) You wan make a good man sin
The way you dey wine that thing
My head don spin gyal make I see that thing
Everything vibely, don’t make a bad man sing!

Gyal if you really wan party 2x
Gyal if you really wan party
Gyal if you really wan party
Then come join my lorry

Awo you dey run the town, I dey mad over you
W’ani nka so aa make I be your fool
Nobro no wey he mess plus you
I go show um more things, more styles kung fu
I dey feel een keche see een pressure
Een front een back everything bozaa
I go serve you yes sir massa
No doubt for the love me I got for ya

Come shake that thing for me (baby for me)
Come wine that thing for me (do it for me)
Come shake that thing for me (oom yeey yeey)
Come wine that thing for me
(oom woowh woowh, oom woowh whoowh)

(oooouuuui) Gyal knor say me a
Badda than dem ol
Better, sicker, bigger than dem ol
Gyal a too cute yah she fresher than dem ol
Follow me go party, a buy you a new doll
Gyal a so real, she no duplicate no other
Gyal a too hot, yeah she hotter ma lover
Gyal put it on me, shake it for dada
The party a turn op, link op a brother

Gyal if you really wan party 2x
Gyal if you really wan party
Gyal if you really wan party
Then come join my lorry

(my lorry) (then come join my lorry)
(mm my lorry) (then come join my lorry)

Me I no dey see anybody for the club here
Twerk pon me me I know say you be bad gyal
Make I show you one last
Thing for the down there
Girls like you for the club ee be two rare
No long thing, shun what you dey kyr3kyr3
Gimme that something mame pus3s3
Me paa kyr3 s3 forget the taxi troski
Join my lorry make we do d3d3

Gyal if you really wan party 2x
Gyal if you really wan party
Gyal if you really wan party
Then come join my lorry


Come shake that thing for me (baby for me)
Come wine that thing for me (do it for me)
Come shake that thing for me (oom yeey yeey)
Come wine that thing for me
(oom woowh woowh, oom woowh whoowh)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret