Nneka - Babylon lyrics

[Nneka - Babylon lyrics]

As you dey so u dey bow ur head
As u dey there so u dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane

Me I know say you dey work well well
You don sweat well well
Suffer suffer well well waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa

For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am
Azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message

Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija
In babylon

Suffer suffa, oh naija suffer aahhhh? Africa
In you babylon on our way to zion

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret