Nneka - From Africa 2 U lyrics

[Nneka - From Africa 2 U lyrics]

Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh
Weg et this pain for bele
See no be because dem no born you
With silver spoon for mouth, say u be ogpe

Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh

Africa, Nigeria from Warri to Abuja
Lagos States, Niger Delta
Africa, you are so beautiful, beautiful
Some dey sick, some dey well
Some dey tatafo, some dey aproko
We dey call oghene, we dey call chineke
Wetin go save us from d pain
Wen we dey go through

Africa no one else go save you but you
It is time to arise
Take away your pride, it is time to arise
Yes

Africa, Nigeria from Warri to Abuja
Lagos States, Niger Delta
Africa, you are so beautiful

We are living in a world, self-centered
Making our own hell fire just by ourselves
And then we start with eye service
To make one notice us
Can't we see the way we lie to ourselves?

Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa

Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa, Africa, Africa, Africa, Africa
Africa

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret