Nneka - Local Champion lyrics

[Nneka - Local Champion lyrics]

Shebi I be half caste, because
I carry colour follow body, borrow pose
Shebi I be villager
Because I get swag wey lagos woman no get
You talk sey I be illiterate because I
Get waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to
Adjust to your oyibo Lagos style
But I failed

I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Make we no lie
Na you talk sey my food resemble mama put own
But, you must confess
Na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now
Coz I no wear skirt
Koi koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy
Way, you dump originality, dump, dump me

I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Naija reggae, warri reggae
Dem born me near Okprikoko village
Warri reggae, waffi reggae
Dem see me for your Lagos city poster

I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret