Nneka - Suffri (Band Version) lyrics

[Nneka - Suffri Band Version lyrics]

Una dey talk of ur elections, Nigerians
Nigerians
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution
Because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray
We just dey rake all these lies so

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul
Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake
All these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul
Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh

Bridge suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul
Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul, eh eh

Oga fulfill my wishes to
Travel to distant places
But allow my soul not to perish for
Me to be dressed in laces as life goes on
I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show
That we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk
Say na wetin you sow
Na I you go reap, still na soso
Lie, na I we dey spread, spray
Dey open eye to see deceit
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long
Down for too long jeh o jeh jeh jeh o

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret