Nneka - V.I.P. lyrics

[Nneka - V.I.P. lyrics]

I see they torture me so
I see they break my heart
I see they do the thing wey you do me
They do me i see they take rape my
Pride and dignity away
I see they make me dey suffer

You never tell me say you no
Know wetin you dey do me
You dey kill, you dey steal, you dey
Fight, dey betray, you dey lie, you dey kill
Dey make my pikin? dey suffer
You dey make poor man dey suffer head
Suffer head while the rich man dey
You never tell me say you no
Know wetin you dey do me vagabond in power
Yeah, yeah

I see they torture me so
I see they break my heart
I see they do the thing wey you do me
They do me i see they take rape my
Pride and dignity away
I see they make me dey swet soo
I see they make me dey suffer

You never tell me say you no
Know wetin you dey do me
You dey rape my heart
You dey take my soul away
You make pekinin suffer
You make africanian suffer
You make nigerian suffer
You make africanian suffer vagabond in power
Hey

You dat take you dey rape my heart
You dey take my soul away
You make pekinin suffer
You make africanian suffer
You make nigerian suffer
You make africanian suffer vagabond in power
You dey rape my heart take my soul away
No, no, no, no, no, no eyes
No, no, no, no, no, no for broken promises
Your lies your misleading

Hey hey

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret