Olamide - Petty lyrics

[Olamide - Petty lyrics]

Thank you thank you
Thank you
Huh, thank you all for coming out tonight
Thank you for riding with me
 thank you for sticking by and um
I hope you guys are had fun
Listening to this project
Um, I don't mean to waste much of your time
But before you guys leave have got
One more bonus track to do enjoy

Na spiritual touch when I touch ya
Na spiritual love when I love ya
Spiritual things I do do do
When I give it to you, you go hun hun hun
Sweetheart you will never find o
Another person wey go fit to
Blow your mind ooh
Na spiritual love wey i give
Na spiritual things I dey do, oya ge ge ge

Dem no you fine fine
Dem no you fine fine, fine fine finе
Dem no if you try try
Dem no if you try try, try try try
And me I bе bad bad
And me I be bad bad, bad bad bad
You know I be fire, you no I be fire
Fire ya ya

Dem never gonna find no one like me mami
Wey go do you jeje, wey go do you nicely
Give you all nice, give you 100 percentage
Till the sunrise wey go lie down beside you
You putting on a show while
I'm watching like a telly
Nothing new under the sun
Nothing wey you can tell me
All the fronting you dey do
Baby dem no affect me you go come back
You go beg and me no go accept it

Na spiritual touch when I touch ya
Na spiritual love when I love ya
Spiritual things I do do do
When I give it to you, you go hun jun hun
Sweetheart you will never find o
Another person wey go fit to
Blow your mind ooh
Na spiritual love wey i give
Na spiritual things I dey do, oya ge ge ge

Dem no you fine fine
Dem no you fine fine, fine fine fine
Dem no if you try try
Dem no if you try try, try try try
And me I be bad bad
And me I be bad bad, bad bad bad
You know I be fire, you no I be fire
Fire ya ya

One second if I touch you, Issa flood
You already confirm it
See I'm showered in my blood
I give you, you no budge
You no run and you no dodge
You keep on telling me to mash
It up like Issa clutch eh, eh baby forget it
Omoge choke them like traffic for Lekki
Say them no, say them no, no go fit reject me
Them know who dey mess with, any kingbekin
Cause I know say-

Na spiritual touch when I touch ya
Na spiritual love when I love ya
Spiritual things I do do do
When I give it to you, you go hun hun hun
Sweetheart you will never find o
Another person wey go fit to
Blow your mind ooh
Na spiritual love wey i give
Na spiritual things I dey do, oya ge ge ge

Dem no you fine fine
Dem no you fine fine, fine fine fine
Dem no if you try try
Dem no if you try try, try try try
And me I be bad bad
And me I be bad bad, bad bad bad
You know I be fire, you no I be fire
Fire ya ya

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret