P-Square - Police lyrics

[P-Square - Police lyrics]

Na which kind yawa be this yeah
Na which kind yawa be this yeah ooh ooh
I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high see this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place wey you go like
I no lie
Make you sit back relax and feel fine
'Cause seriously I get plans
Then all of a sudden see them demma coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me and I say sir
Why you do me so

Oga police eh wetin be this eh
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this eh
Why you doing this eh oh, no
See wetin I dey miss oga police eh
Wetin be this eh
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this eh
Why you doing this eh oh, no
Oh, no oga police yi eh
Na which kind yawa be this yi eh oh, no
Oh, no

Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America wey get money
And for my front I get ishiewu and turkey
Different kind of shayo we dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (hey)
Enough chickitos just dey make their choice
(one more plate) as I dey hail my guy
Begin dey wash my hand eh
I just dey start eh
Then all of a sudden, see them demma coming
Everybody start to run but, I don't know why
Who be that, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, sir, na wetin I do?

Oga police eh wetin be this eh
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this eh
Why you doing this eh oh, no
See wetin I dey miss oga police eh
Wetin be this eh
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this eh
Why you doing this eh oh, no
Oh, no oga police yi eh
Na which kind yawa be this yi eh oh, no
Oh, no

Tell me na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh even though you be superstar
Them go still come embarrass you tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e wetin be this e
Na which kind yawa be this eh no, no
Na which kind yawa be this eh
No, no, no, no, no, no, no, no

Oga police eh wetin be this eh
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this eh
Why you doing this eh oh, no
See wetin I dey miss oga police eh
Wetin be this eh
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this eh
Why you doing this eh oh, no
Oh, no oga police yi eh
Wetin be this i say na wetin be this
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this yi eh
For my woman, to my friends oh, no
Oh, no see wetin I dey miss
Oga police yi eh wetin be this
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this yi eh
Why you doing this eh oh, no
Oh, no oga police

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret