P-Square - Senorita lyrics

[P-Square - Senorita lyrics]

It’s been a long time ooh, yeah
Ooh ooh ooh ooh senorita, mamacita
She been tell me say she dey like me
She dey see me now she dey feel me
She supposed to be my wifey
In my lifey, precisely
I no fit wait till I take you to my family
But now it's like you are
Making me your enemy my senorita, mamacita
You dey feel me can I reach ya?

Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when I dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when I dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young

Senorita, mamacita i try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta, whenever mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta

Wetin I do you do you
After all the things I've done for you and I
I no be mugu mugu
When I dey suffer tell me where you dey
I don get another family
Another person wey dey give me
Everything wey I need
The person wey dey show me say
Na me no need money
Shey you tell me say I no go see your body

Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when I dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when I dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young

Senorita, mamacita i try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta, whenever mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta

So many many so many many things dey happen
When e dey happen
Nobody know why e dey happen
Give me example like Adam and
Eve go eat the apple when e dey forbidden
Even though e no dey forgive him
But, you were willing
So put your hands up in the ceiling
Chilling, that chilling chilling
With no feelings, now you are willing
So join the queue with
Aisha, Felicia, Anita, Panita, even Patricia

Senorita, mamacita i try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta, whenever mamacita
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta

Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when me dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young
Now you begging me to take a ride with me
But before you no even wanna sendi me
But now when me dey make my money
Now you are saying that P-Square’s young

Senorita, mamacita (mamacita)
I try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
We go dey selecta, whenever
Mamacita (mamacita) i try to reach you
Now you wanna be there, now with the P-Square
(now you wanna be there
Now with the P-Square) we go dey selecta

Senorita mamacita can I reach ya? Senorita
Mamacita can I reach ya?
Ooh, ooh oh, ooh oh oh, oh oh oh yeah
Selecta, selecta
Ooh, ooh oh, ooh oh oh, oh oh oh yeah
Selecta, selecta

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret