Reekado Banks - Jeun To Da (JTD) lyrics

[Reekado Banks - Jeun To Da JTD lyrics]

I say this world e be small world
But, your papa no fit trek am
And you sabi everybody gety one life
And yes we want to flex am

Suffer dey yeah e surplus
But the people still dey March on
We never kpai we never go down, no
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for?
You don try, me sef I don try
Jeun to da si nu my brother my sister
Jeun to da si kun you no lazy if you taya
You don do the one you fit do oh
My brother my sister jeun to da si kun
No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit do

If you get chance to chop life
My brother chop am well oh
'Cause you deserve am gan
You don dey work, work, work
Sip easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all
What you can, uh, uh, uh

Suffer dey yeah e surplus
But the people still dey March on
We never kpai we never go down, no
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for?
You don try, me sef I don try
Jeun to da si nu my brother my sister
Jeun to da si kun you no lazy if you taya
You don do the one you fit do oh
My brother my sister jeun to da si kun
No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit do

Oh, oh, oh, oh jeun to ta si ni
You don do the one you fit do
My brother my sister jeun to da si kun
Yeaaahh na, na, na
You don do the one you fit do

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret