Xema_prod_voloco - Omo (feat. Olamide) lyrics

[Xema_prod_voloco - Omo feat. Olamide lyrics]

Xema omo
I don too suffer men (Omo omo omo)
Omo (Omo omo omo)

Sress! (Yea)
Street hustling! (Omo omo omo)
(Omo omo omo, Omo omo)
(Omo omo omo, Omo)
I don too suffer men jah feel ma pain
(Omo omo omo) omo (Omo omo omo)
(Omo omo omo, Omo omo omo)
Yea (Hmmm)
(Omo) omo I don too grind
Paper chasing 247 I dey grind
Baba na money dey na mind
Wetin remain for me na to cry
Oh Lord please 🙏🙏 look at me now
Na small thing may I carry gun
I don too suffer omo this boy not fit to run
Cos when the music sef don too blow
Me I don too dey yarn
Ma head don do like aj kpaka
Omo na me no fit to like
Like akpaka bitters now
247 these nigxx don dey wait for me
Make I go come back for the town
With the geez with the mansion
With the money wey I dеy find
So fuckin what they think
I want this money doublised
Musical lifе's what a seek boh a see none
Omo jah feel ma pain
Make you bless your son omo
This life i don too suffer men
This life omo

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret