Yemi Alade - Amazing Grace lyrics

[Yemi Alade - Amazing Grace lyrics]

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh (crocodile skin)
Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh

Verse 1
Na your amazing grace dey jeep me going
When I'm falling over your live dey pick me up, mmm
You know just what to do when I'm going under
You give me power, your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye

I no dey tire
I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher Higher Higher

Lailailaialialaialai Higher
My mind over matter

Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
Make I fit to reason my

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher Higher Higher
Lailailaialialaialai Higher

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret