Yemi Alade - Enjoyment lyrics

[Yemi Alade - Enjoyment lyrics]

In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na

Ready to go low low ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo life na yo lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Enjoyment enjoyment no be for small pikin o
Sho ye shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o sho ye
I want to party some omo e le le le
Oga deejay give me some more e le le le
Bottle after bottle omo e le le le
Oga barman ye m some more e le le le
Eh eh eh

AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance no go killi us no
Anything you want order
Wine dey whiskey satchet of sqauddy dey

Ready to go low low ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo life na o lo lo
Ready to go low low ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo life na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Enjoyment enjoyment no be for small pikin o
Sho ye shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o sho ye
I want to party some omo e le le le
Oga deejay give me some more e le le le
Bottle after bottle omo e le le le

Enjoyment enjoyment
Enjoyment

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret