Yemi Alade, Bovi - Intro (King Of Queens) lyrics

[Yemi Alade, Bovi - Intro King Of Queens lyrics]

My people una well done o
Welcome to another special edition
Of "We Don Catch'am"
You know how we dey do am for this programme
If you dey suspect say your man or
Your woman dey play ball outside
This is the programme to come
For today edition one special woman
Fine girl fine anyhow dey suspect say
Her man dey chop ogbono outside
The man like Egusi soup
Instead of am to choose egusi or ogbono
Eh dey mix the two together
As a matter of fact
E be like say this man dey
Mi different type of soup together
So na today we go know say eye
Wey dey cry dey see road
Come with me make we go bust am

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret