Yemi Alade - Oga lyrics

[Yemi Alade - Oga lyrics]

Ice Water yemi Alade
Ehn Ehn Ehn Oga ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga ehn Ehn Oga oga

As you see me i be Oga, no be package oh
As you see me dem dey call me chairman oh
And even if you follow me go my village
Dem dey feely me ooooh as you see me
For we side na big boys oh

Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh (hey) we go dey alright
Shey you want bet make we roll dice
No nii no nii oooh we turn around ooh
No nii no nii oooh oga ni mi oh

(Oga like that) and the credit e show
Na so we go dey bless up (Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that) family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that) the girly is always online
But the data no di run out oh

Oga oga dem be credit the show
Think na so we go dey dress up oga oga
Dem be think say na joke oga like that

Ehn Ehn Ehn Oga ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo ebubedike ice Water
Obi mo bi mo

Happy yourself baby ooh
Enjoy your life baby oh
Happy yourself baby oh
E sweet for this side baby oh
Wetin dey constant (enjoyment)
Flexing abundance (enjoyment)
Very important (enjoyment)
Living your best life

Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh we go dey alright
Shey you want bet make we roll dice
No nii no nii oooh we turn around ooh
No nii no nii oooh oga ni mi oh

(Oga like that) and the credit e show
Na so we go dey bless up (Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that) family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that) the girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)

And the credit e show
Na so we go dey bless up (Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that) family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that) the girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret