Yemi Alade - Open, Close lyrics

[Yemi Alade - Open, Close lyrics]

Awon slay mamas open, close
Boogie down, whine am yemi Alade
Egar boi

Monkey go go market
E no go fit to come back o
Choir master wey dey mess for
Church go smell am
(Pastor go smell am, pastor wife go smell am)
I no dey like to make plenty noise o
I dey cut my coat according to my size
How I wan dey steal maggi from market
When I get the spice
Read Latest Naija Gist Here!

Wan wa mi wan wa mi
Wan wa mi ni gboro wan le
Wan te mi wan wa mi ni gboro
Wan wa mi wan wa mi
Wan wa mi ni gboro wan le
Wan te mi i no dey like to blow my trumpet
I no dey like to blow my trumpet
You know say I no dey like to blow

Open, close boogie down, whine am
Boogie down, whine am boogie down, whine am
Open, close

Everyday for the thief
One day for the owner oh
Monkey dey worku worku
Baboon come dey chop am oh
Ebegi please, please, don't kill my vibe
The girl just dey vibe you
Can feel the vibration
Why you wanna kill my vibe?
If you kill my light
I go switch to generator

Wan wa mi wan wa mi
Wan wa mi ni gboro wan le
Wan te mi wan wa mi ni gboro
Wan wa mi wan wa mi
Wan wa mi ni gboro wan le
Wan te mi i no dey like to blow my trumpet
I no dey like to blow my trumpet
You know say I no dey like to blow

Open, close boogie down, whine am

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret