Zinoleesky - Call of duty lyrics

Zinoleesky [Azeez Shina Oniyide]

[Zinoleesky - Call of duty lyrics]

Oya, oya, drink
Drink garri whether ya brain go come down
I dey smoke Igbo hmm hmm, hmm hmm, hmm hmm
Niphkeys

I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two
I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me
If you want Jimmy Choo
See me, God I knew it too
So many other guys wan chill with you

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I don upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe'lagbalagba
Oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba
Ahn

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty

She think all I want is sex
And it doesn't make her upset
Girl you have to bring your friends 'cause
They all have to meet my friends
And we have a show by ten
So we have to leave by then
Who I be?, dem no get idea
"cause I no dey too show myself

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I done upgrade, my stamina
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe'lagbalagba
Oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba
Ahn

Ahn, ahn poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I be make I use ninja baby ma bami ja

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty
Timmyjay on the track

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret