BasketMouth, Wande Coal - LIsten lyrics

[BasketMouth, Wande Coal - LIsten lyrics]

It's Wande Coal easy
BM The tunes basket Mouth duktor
Tetiiiiii teti nkan ti mo fe so na
Mo ko teti (Teti)
Teti nkan ti mo fe so na oh awulo niwaju oh

Gbes look at all the people wey dey
Look for me now
Back then dem no dey look my -face
I been no like am when anybody
Dey try to invade my -space
That's why I no like to
Tell them the story when I still
Dey hustle for lekki -phase lekki phase one
I'm a black diamond (I'm a black diamond)

Money long like ogologologologo
Money long likе ogologo ogologo oh yeah ehn
Iskaba awudat
Money long likе ogologologologo
Money long like ogologo ogologo oh


Iskaba yeah easy bM the tunes basketMouth

Tetiiiiii teti nkan ti mo fe so na
Mo ko teti (Teti)
Teti nkan ti mo fe so na oh awulo niwaju oh

(Everytime I step out I go tear am go down)
(Tear am go down)
(Why dem a vex cos I tear am go down)
(Why, Why she dey wan to dey bend am go down)
(Why, Why she no like)
(Why, Why she no like)
Everytime I step out I go tear am go down
Tear am go down
Why dem a vex cos I tear am go down (Why)
Why she dey wan to dey bend am go down (Why)
Why she no like to dey wear am go down

Tetiiiiii teti nkan ti mo fe so na
Mo ko teti (Teti)
Teti nkan ti mo fe so na oh awulo niwaju oh

Everytime I step out I go tear am go down
Tear am go down
Why dem a vex cos I tear am go down (Why)
Why she dey wan to dey bend am go down (Why)
Why she no like to dey wear am go down
Duktor

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret