KCee - Ojaginger lyrics

[KCee - Ojaginger lyrics]

Kcee limpopo
Jaysynth give dem d fire
E money
Ikwe

I need a little lemon and ginger (jor-jor-jor)
She got a vibe
She got a vibe mamacita
(Oh no)
Back inna the days I dey see her for shitta
(Jekonmo, jekonmo)
Oh my god the way you move, senorita

Arabarabarapam
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabarapam
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabarapam
Ojapiano everybody dey ginger
Arabarabarapam
It's a new vibe everybody dey feel am


Dey feel am
Let's go

It's like a dream come through (ok)
I got a lot of people confused (je'konmo)
Badman k on cruise
Sipping on my gin and juice (oh no)
So when I peep outside my window (wetin you see)
I see the party, everybody dey scatter (normal)
They put my song on replay, dey dance am

Arabarabarapam
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabarapam
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabarapam
Ojapiano everybody dey ginger
Arabarabarapam
It's a new vibe everybody dey feel am
Dey feel am
Let's go

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret