Khaid - Anabella lyrics

[Khaid - Anabella lyrics]

Sig- signal

If I ever hurt you girl I’m sorry
(Girl I’m sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddy
(Follow zaddy)
My anabella say na only you dey turn me on
But, I no send carry my money make we go faji

Baby, wetin sup ooo?
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooo
Leave them make them talk ooo
Make them talk rumours ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oooo

Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want
I be talk and do
Money too long e get part two
I know say you Dey feel me
So no go Dey Mezebu
Girl you dey reason me one kind
And e dey pain me o and e dey pain me
If na cash wey you want I go waybill ooo
Girl if you ever fall my hand
That thing go change me ooo
Say e go change me
If I go ever love you na maybe ooo
But shey you know say if i

If I ever hurt you girl I’m sorry
(Girl I’m sorry)
Ohh my baby no go lemme follow zaddy
(Follow zaddy)
My anabella say na only you dey turn me on
But, I no send carry my money make we go faji

Baby wetin sup oooo?
Touch my weaking point ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult ooo
Leave them make them talk ooo
Make them talk rumours ooo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oooo

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret