Waje - Miss You Like Crazy lyrics

[Waje - Miss You Like Crazy lyrics]

I go wait I go wait I go wait
Na wetin I don dey say
But, I can no longer wait
I’m running out of patience
You been telling me telling me say
You go come before I wake
Now I don open my eyes for 10
Days now I never see you

Gradually I dey mad secretly I dey die
Na which dey you dey come oh
Boy, I really need to see you
Cause, I no be my self it’s like e my soul
No dey for my body oh
Boy, I really need to see you

Water wey I put for fire don boil oh
(boil oh)
Food wey I dey cook for firе don done oh
(eh eh еh ehey)
Woman wey e carry belle she don born e oh
(born oh) na when you dey comeback o
I miss you like crazy

Ahn ahn ahn eh eh eh ahn ahn ahn ahan ahan
Boy, I really need to see you ahn ahn ahn
Eh eh eh ahn ahn ahn ahan ahan
Boy, I really need to see you

No more winters no summer days
No vacations and no holidays
Used to be fun only wey you dey
(when you dey)
I tried to reach you to no avail
I hope you ok I hope you safe
Just can’t wait to open the door
And na you I see

Gradually I dey mad secretly I dey die
Na which dey you dey come oh
Boy, I really need to see you
Cause, I no be my self it’s like e my soul
No dey for my body oh

Water wey I put for fire don boil oh
(water wey I put for fire oh)
Food wey I dey cook for fire don done oh
(eh eh eh ehey)
Woman wey e carry belle she don born e oh
(born oh) na when you dey comeback oh
I miss you like crazy

Ahn ahn ahn (why oh)
Eh eh eh (why oh why oh)
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy, I really need to see you
Ahn ahn ahn (why oh)
Eh eh eh (why oh why oh)
Ahn ahn ahn ahan ahan
Boy, I really need to see you
Ehehhhheh baby oh

Interpretation for


Add Interpretation

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret