Davido, 4x4 - Baby Dance lyrics

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Davido, 4x4 - Baby Dance lyrics]

Ah le le le le le le le le le it's Davido

Coublon eh

No form no dull na wetin God dey plan, e yeh
E go happen tonight shake it
Mama, break it i say na me and you tonight

Today so baby dance
Eh, eh (oh,  ah) make me dance
Eh,  oh weh (yeh) my baby dance
Eh, eh (la la) crazy dance
Eh, eh ma gbe le wole eh, eh baby dance
Eh, eh ma gbe le wole eh, eh baby dance
Eh, eh

Oya sa koto sa, me si sa mami
Berɛ wo ho asi na whine mami
Mе si sa koto sa, oya sa mami
Berɛ wo ho asi na whine mami odo me ni wo
Ah me ni wo, oh
Nti berɛ wo ho asi na whine mami oh
Fa mami na numgbɔ ni kɛ bo ami lɛ
No hewɔ lɛ ma sumɔ bo da lɔbi oh, jo ami
Kwɛ whine mami ibɔbi eh, jo ami
Oh girl, you such a cutie
You killin' me softly with your beauty
I'm lovin' your good thing
So break am for me like a dusty yeah
Kwɛ inyɛɛ ma damɔ shi ma damɔ shi
Beni ekpo kpoɔ mi ewosoɔ mi, ni egbeɔ mi
Ekpo kpoɔ mi ewosoɔ mi, ni egbeɔ mi kwɛ
Inyɛɛ ma damɔ shi ma damɔ shi
Beni ewoɔ edukuɛ nɔ ni ekpo kpoɔ, ni egbeɔ mi
Ewoɔ edukuɛ nɔ ni ekpo kpoɔ, ni egbeɔ mi kwɛ
Aye le

No form no dull na wetin God dey plan, e yeh
E go happen tonight shake it
Mama, break it i say na me and you tonight

Today so baby dance eh, eh make me dance
Eh, oh weh my baby dance eh, eh crazy dance
Eh, eh ma gbe le wole eh, eh baby dance
Eh, eh ma gbe le wole eh, eh baby dance
Eh, eh

Yes i like the way you control it
Baby, roll it don't tell me long story
Tonight, we go make history
We go give Baba God all the glory
I go kiss my bride like Boli
E be Naija, we dey let me spend money
Bedroom bully lemme give you sweet honey
Baby move like say you dey dance Skelewu
We dey go Ghana we go do gbelewu
Baby, tell me what I no fit do, Oleku
I promise on my honor, you be odo yɛwu
Captain to the Planet
I'll be your backbone, baby don't you worry
If you dey fear, baby no dey scary
And everything and I go dey bust like a
Oh baby girl, I go be your baby
And every lady baby girl, you go be my lady
Ah mi na ma hmmm no remanence eh

No form no dull na wetin God dey plan, e yeh
E go happen tonight shake it
Mama, break it i say na me and you tonight

Today so baby dance eh, eh make me dance
Eh, oh weh my baby dance eh, eh crazy dance
Eh, eh ma gbe le wole eh, eh baby dance
Eh, eh ma gbe le wole eh, eh baby dance
Eh, eh

Baby dance baby dance eh, eh baby dance
Baby dance

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret