Morravey, Davido - MAGICIAN lyrics

Morravey [Daniella Ibinabo Daniel]

Davido [David Adedeji Adeleke]

[Morravey, Davido - MAGICIAN lyrics]

Shekpe
Baddest

Me before, omo (omo)
Inside life, they don′t know (they don't know)
Do covers, I no stop (I no stop)
One more video, I turn up (turn up)
Paddie mi, jeje (jeje)
See me now, my own don clear
From Mile 3 to Yankee (from Mile 3 to Yankee)

As I enter the Alma (Alma)
My Alma-mater
You sef, you con dey wonder say
"wetin I go do?" (Wetin I go do?)
I don meet the Holy Father
He don dey my matter
If you say I no fit do am, then nah wetin I go do

I enter like magician (magician)
I shock Insta′ (Insta')
Billboard na me get am
The way I enter (the way I enter)
I enter like magician (magician)
No be common entrance (entrance)
Na large entrance
E don be, no resistance (no resistance)

Showed up and I bossed up
I don show and I can't stop,
You can′t stop me (I don show
And I can′t stop, you can't stop me)
Haters shout ′cause I get God, ayy ('cause I get God, ayy)
No one can stop me (no one can stop me)
Shutting down cities, jayelo
And, I′m living my dreams (my dreams)
From Choba to Yankee (From Choba to Yankee)

As I enter the Alma (Alma)
My Alma-mater
You sef, you con dey wonder say
"wetin I go do?" (Wetin I go do?)
You don meet the only papa
He don dey my matter
If you say I no fit do am, then nah wetin
I go do (wetin I go do, ooh-ooh)

I enter like magician (magician)
I shock Insta' (Insta′)
Billboard na me get am
The way I enter (the way I enter)
I enter like magician (magician)
No be common entrance (entrance, oh-no oh)
Na large entrance (oh-no, no, yeah)
E don be, no resistance (no resistance)

I enter like magician (magician)
I shock Insta' (Insta')
Billboard na me get am (get am)
The way I enter (the way I enter)
I enter like magician (magician)
No be common entrance (entrance, oh-no-no)
Na large entrance
E don be, no resistance (no resistance, oh-no-no)

Shekpe

Interpretation for


Add Interpretation

Add extended interpretation

If you know what the artist is talking about, can read between the lines, and know the history of the song, you can add interpretation to the lyrics. After checking by our editors, we will add it as the official interpretation of the song!

Latest added interpretations to lyrics

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #
Interpret